Paul Okoye Addresses P Square Split In Tearful Song “Call Heaven” (See Video) | WakaWaka Reporters
P Square

Paul Okoye Addresses P Square Split In Tearful Song “Call Heaven” (See Video)

Paul Okoye has released a tearful snippet of his new track “Call Heaven” where he addresses his split with his twin brother Peter… He says he wishes his parents were alive to intervene … Part of the lyrics go

 

Make somebody please call heaven,

make I tell my mama say e don happen

oh papa na that level

wey I promise you say e no go happen

If to say una dey

for everything wey dey happen today

we no for misbehave

All man for the concentrate

Wherever you are

We no be who we are

 

coz if to say una dey

for everything wey dey happen today

E for be say una for intervene

cos right now everything na pain

see your children dey misbehave

See the fans all of them dey shame

(Tears)fade out